Top Songs By Sammy Sagay
Credits
PERFORMING ARTISTS
Sammy Sagay
Performer
KØKØ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sam Osagie Ehigie
Songwriter
Israel Olawale
Songwriter
Adrian Ogheneochuko Ekperare
Songwriter
Adamu Jonathan Basho
Songwriter
Lyrics
Baby all my lifeee
Original wa wa wa
All my life baby all my life i dey find na you i dey find
You cross the line yeah you cross the line
You took my heart and you burry underground
All the time i dey tell you all the time
Way you lie way i show you all the signs
But tonight baby yeah tonight
I might let you go and find your peace of mind
I hope you find what you looking for
I hope you find hope you find
Hope you find hope you find
Find what you're looking for
I hope you find hope you find
Hope you find hope you find
Find what you're looking for
I pray they treat you like the best
Make them no treat like the rest
I hope you find hope you find
Hope you find hope you find
My baby anytime wey she call, me I supply demand
But left me for Dave, and she left Dave for Dan
She tire for naija, she want to go jand
Be like she Dey move based vibes and she no get e plan
That thing you dey find for my pocket wey you no see
E make you plug another man socket shulla baby
You reject my vodka, you take my nigga codeine
But I no blame you cus I know nobody holy
I hope you find what you're looking for
As me I get Loui V, but you want dior
I gave you all I had you keep wanting more
If you see karma for front Kiss am for me joor
I hope you find what you looking for
I hope you find hope you find
Hope you find hope you find
Find what you're looking for
I hope you find hope you find
Hope you find hope you find
Find what you're looking for
I pray they treat you like the best
Make them no treat like the rest
I hope you find hope you find
Hope you find hope you find
Lyrically shooting bars like Ronaldinho
Only want a man ah buy her Valentino
You do me many things abena nobody know
Nobody know my dear
And when we fell in love, e be like Tarantino
And now another man dey chop your work on the low
You do me many things, Abena nobody know
Nobody know my girl
You Goof Boy
Lyrics powered by www.musixmatch.com