Lyrics

Siu Ubok keyon sio nkpo Siu Ubok keyon sio nkpo Siu Ubok keyon Put your hands up For the very first time I wanna talk this talk Am a full time full grown calabar man My name is Eniedi Akpan Udoh-Udoh Everybody like to dey make jess of me Because of the way wey we dey talk Mbok a she mi ye Ku se ami ntodo Ku mara nsen tan ke tan ake mfo The talk wey we talk is not our fault when God dey share language we come commot Before we come back language don finish When we call Yunction everybody go laugh When we call Yonson everybody go laugh When we call champion everybody go laugh When I make sentence like Young young boys and young young girls Dem dey laugh because they like my language if you like my language let me see your hands up now Siu Ubok keyon sio nkpo Siu Ubok keyon sio nkpo Siu Ubok keyon Put your hands up One Monday morning as I dey go work I come enter bus for Ojuelegba when I come reach for my own bus stop conductor come own me change ten naira When I come drag my change with conductor everybody inside the bus come start to dey laugh I come dey ask them weytin dey make una laugh They say the way I dey talk na him dey make them laugh I travel I travel I enter calabar When I reach calabar e bi like small London dem clean dem clean dem clean everywhere I come see the reason why dem say we like concert I come enter one restaurant for calabar I come tell the woman make she give me cassava I come ask her what type of soup una get? she come tell me say dem get edika-ikon, dem get afan soup and abak soup I come tell make she give me afan soup Before I eat finish I no come belle full I come tell the woman make she give me cat pepper soup Siu Ubok keyon sio nkpo Siu Ubok keyon sio nkpo Siu Ubok keyon
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out