Lyrics

This liquor mega, go make una eye high (omo yi o mo mi) This liquor mega, go make una eye high Omo yi o mo mi (oh oh oh) Omo yi o mo mi (liquor dey here oo), kemi mi aye oh Omo yi o mo mi (liquor dey here oo), kemi mi aye oh Ye ye oh, ye ye oh, ye ye oh (liquor dey here oo) Dum di he dey here he dey here (liquor dey here oo) Call me commando for your car park Some Taliban dey here with their caftan We no mind and we no send All we want na to party Remember who you are make you compare Wetin we come do na to johli For your area you be yapian Liquor dey here, let's see your reaction Liquor na water Wey dem master take dey shaiye Liquor na water Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt (high) Liquor dey here o Join me and participate Well you dey here you know the number to dial Black or white go make us Dont be too hostile let's be social When we no high let's do what we can You don't have to be partial Baby feel me feel my potential This is sexual and spiritual I do and I boost for my credential For all that cares it is official And for the first time let me do as l want eh he dey here And for the last time let me shaki as l want eh Liquor dey here Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Over the sea across the bridge Smoke dey seal dey go dey seal dey go Under the bridge by the end of the street Late hour mopul go show dey go show No be say dem want catch us Our ways be there ways so we chop up Smoke live long so we bulf up With some liquor we go light world cup See your face you don spoil omo baba e sandal be soil Am so blind am so high wey thing you want tell the rudeboy hey Am so scare am so fast mo sumo like dat rude die e Omega Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here o He dey here He dey here He dey here He dey here He dey here 9ice in the building
Writer(s): Lara George Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out