Lyrics

If you dey for 9ja say ya prayer O Nigeria If you dey diaspora say ya prayer O Nigeria Na so we go dey We go si'down 24/7, no work and no pay Our children dey play on top empty belle O Lord show us the way, chai We go send our pikin go school Dey go fail, dey go go blend, dey go end up in jail Power holding na our best friend Bcos na only dem remember send us mail. 9ja I dey hail o Una no dey fail o Even say the country dey wail o Una still dey sail o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out