Listen to Odiro Easy by Wizboyy

Odiro Easy

Wizboyy

Hip-Hop/Rap

18,015 Shazams

Lyrics

Way uh way hey hey Wey uh wey hey hey If I no fit choper good I no mind Cause your is love so true and so kind People just call me mugu that i m blind Everything in night I think of you All I wanna do is be with you I no know where I for dey today The way wey you dey do me I no fit repay Say I no know where I for dey today The way wey you dey love me I no fit understand My odiri easy eh Odiri easy eh My odiri easy eh Way uh way yeah hey Wey uh wey yeah hey I spent nine months for my mama room Na so you be the pamper You make I for no wound It getty plenty race Wey i be just to face You say lie lie This my pikin no go die Wetin make you love me I now know Make her tell me I don really know why o You been afraid of father Love her You are more than able yeah I no know where I for dey today The way wey you dey do me I no fit repay Say I no know where I for dey today The way wey you dey love me I no fit understand
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out