Lyrics

DUNCAN MIGHTY "Manuchim Soh" Put your fingers in the air, air Ah Duncana Mighty Put your fingers in the air So put your, put your fingers in the air air Put your, put your fingers in the ayaya Wene, wene wene mighty eh eh Wene mighty paya paya Every body paya paya ga Obu Manuchim soh soh so soh Obu Manuchim soh soh so soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Obu Manuchim soh soh so soh Let demonstrate The reason why I'm going higher rate Some people them a ready to frustrate me If no be chukwu abiama wey I put my faith You know say person life no duplicate That why I carry ngaji also carry plate Everybody make you jubilate Because Duncan Mighty don dey celebrate Na because of manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Obu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Oh na na na My people is not by me it's be ... I no go lie is not by this my voice oh But na only only only God who grace eh Nahim make all over the world them appreciate eh (onyea) Mama and papa, pikin celebrate Because of oga Jehovah don butter my bread di eh See obi ma ni gi, don gala ba Nahim my people dey jealousy ma I don dey put am for dodorima Do do ri, do do ri, do do ri ma Wene mighty eh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Obu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Oh na na na When I look my back, my front, my left and right Na so so ekunu ekunu ba all by my side This God that's good to them nahim wey dey my side eh I don dey chop atabala, now na we creek style Wene mighty ja eh See my life na double, double See my money double, double See my people jehun jehun Oya pop champagne Almaden See my life na double, double All my money double, double Eye eye wo no no Oya pop pop pop pop pop Tell them say na manuchim soh soh soh soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Obu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Manu manu manuchim soh soh soh soh Tell them say na manuchim soh soh soh soh Oh na na na Ye ye no no no no Ye ye no no no no No no no no no no no no ye Wene wene wene wene mighty ona na Manuchim soh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out