Listen to Yaro (Remix) [feat. Ice Prince] by Di'Ja

Yaro (Remix) [feat. Ice Prince]

Di'Ja

World

6,542 Shazams

Lyrics

Mavin! Tinini tanana Biko biko n'golo Mariyan gana Baby na sokoto Miyam . . . My name na Dija Ah ha yeh Ah ha yeh Ah ha yeh Barap yeh (Yawa) Don Jazzy (Ice) 1 (Ice Prince) Aboki dangata Icey prince dan mata I'm making my money Dey hating on me Suka ce ni dan banza Because say I lucky di lucky Some people dey talkie like turkey My baby is dear dear She know say her bobo na shoki di shoki (No problem) And I no dey too carry am waka Cus man dem ah stare at the baka She dey ragga dey regge dey ragga Dey enter the place with her shegen swagga All dem ah need is loving I put nothing else up above and (Swagga Swagga) Aii yeh Yaro Aii yeh Claro You thief my heart o (Yaro) Bust my brain ni (Yaro) Smooth criminal (Yaro) I just dey love you (Yaro) I no dey paro (Yaro) Kai! Shege banza (Yaro) I go love you ahn Love you (Yaro) 2 (Di'ja) This soyayya is sweet o E dey sweet me well welli o Woi woi woi woi yo Duya abeg no lef o This love is crazy Even i cant deny it Don't understand how i feel But I like it Something like Anini You dey thief my heart baby Something like your shadow I go dey gum your body Something like like like Eveywhere you go I go follow you my baby Follow follow you my baby Bridge (Di'ja) All I need is your love Your love is all I need Yes! No one can compare To how you make me feel I place no one above Oya show me you love me Show me you love me baby You thief my heart o (Yaro) Bust my brain ni (Yaro) Smooth criminal (Yaro) I just dey love you (Yaro) I no dey paro (Yaro) Kai! Shege banza (Yaro) I go love you ahn Love you (Yaro) Tinini tanana Biko bikon gana Mariyan gana Baby na sokoto Miyam kwas kwas Miyan, miyan Kwas kwas kwas Baby na sokoto Tinini tanana Biko bikon gana Mariyan gana Kwas kwas kwas
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out