Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rocky Dawuni
Rocky Dawuni
Vocals
Kandace Lindsey
Kandace Lindsey
Background Vocals
Leon Mobley
Leon Mobley
Percussion
Manas Itene
Manas Itene
Drums
Mark London Sims
Mark London Sims
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Bob Marley
Bob Marley
Songwriter
Peter Tosh
Peter Tosh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rocky Dawuni
Rocky Dawuni
Producer

Lyrics

Get up, stand up Stand up for your rights Get up, stand up Don't give up the fight Get up, stand up Stand up for your rights Get up, stand up Don't give up the fight Preacherman make you no talk Sey heaven dey under the earth I know sey you no know What this life be worth Not all that go dey glitter go be gold Half my story never been told Now you see ma light Wetin you go do Stand up for your rights Get up, stand up Stand up for your rights Get up, stand up Don't give up the fight Get up, stand up Stand up for your rights Get up, stand up Don't give up the fight Most people dey think Sey a great God go commot the sky Ego take away everything Make everybody be high If you know what life be worth You go look for yours for earth Now you see ma light Stand up for your rights Get up, stand up Stand up for your rights Get up, stand up Don't give up the fight Get up, stand up Stand up for your rights Get up, stand up Don't give up the fight We dey sick and taya We dey sick and taya We know wey we understand Almighty God is a living man You fit fool people sometime You can't fool all people all the time Now you see ma light Stand up for your right! Get up, stand up Stand up for your rights Wetin you go do? Get up, stand up Don't give up the fight Now wey you know Get up, stand up Stand up for your rights Wetin you go do? Get up, stand up Don't give up the fight Now wey you know Woyoo woyoyoyo Never give up the fight We will never give up the fight
Writer(s): Bob Marley, Peter Tosh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out