Lyrics

Ay Ay Ay Da da da Da da da Da da da Da da da da Ay Ay Ayyyyyyyyyy Ay Good woman no dey easy to find(ah) Happiness your money cannot buy ooo But if you find that special woman So when you find that special woman ooo Hold am tight Don't you ever let her go Hold am tight o Don't you ever let her go I say good woman no dey easy to find oo (ah) Happiness your money cannot buy If you find that special woman So when you find that special woman ooo Hold am tight o Don't you ever let her go Hold am close o Don't you ever let her go A lot of girls don play me oo And i no go lie A lot of girls don show me shaggae But i thank God oo Omo i be surviver I'm a love surviver And i don learn lesson Cause dem No Show me mercy Dem been play me like Lionel Messi Then dem drop me like Steven Keshi Oh my gosh What a life ooo Pretty girls are something else ooo Oh mama mama I'm bigger now I'm better I be first class for the matter And the money coming in dollar (eh eh eh) All i need is a good woman That will make me a better man Wey go give me a good life That girl is so natural I don't want a copy cat Such girls are Hooligans Always want to be recognized Oh na na na aa Good woman no dey easy to find (ah) Happiness your money cannot buy ooo But if you find that special woman So when you find that special woman ooo Hold am tight Don't you ever let her go Hold am tight o Don't you ever let her go I say good woman no dey easy to find oo (ah) Happiness your money cannot buy If you find that special woman So when you find that special woman ooo Hold am tight o Don't you ever let her go Hold am close o Don't you ever let her go Her pretty face go old And Her pretty shape go change ooo Biggie nyash go stretch And Her biggie boobs go fall oh oh oh But a good woman Is still a good woman ooo A good woman Lie lie she no dey change She no dey change She brings you joy, Success and happiness She go give confidence Oh na na na na Good woman no dey easy to find(ah) Happiness your money cannot buy ooo But if you find that special woman So when you find that special woman ooo Hold am tight Don't you ever let her go Hold am tight o Don't you ever let her go I say good woman no dey easy to find oo(ah) Happiness your money cannot buy If you find that special woman So when you find that special woman ooo INDOMIX END
Writer(s): Joshua Iniyezo, Uche Martin Chukwudi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out