Lyrics

Ginjah ohwey Swagger oh eh Ohhhhhhh Yeeeeeee iyee Chai free me now I dey vex, I dey vex I dey vex, I dey vex, I dey vex eh Oya, bad belle clear for my front eh Clear for my eh, Clear for my front eh Chai bad Belle, Trowey, Trowey Wuru, Wuru, Trowey, Trowey Oshi o da, Trowey, Trowey Enemies, Trowey, Trowey Listen up See me I no come here to play Chai me I no come to play games Chai I carry my dogo, dogo I carry my daaga I want to come dey flame (flame) Chai dey wanna busrt up una enemies Chai dey want to busrt up to pieces (pieces) They wanna burn dem to ashes Go to kirikiri Oya fire burn dem round I dey rock my thing I dey roll up my style I dey burn up my flame Why dem dey beef eh Why de dey yarn eh Why dem dey yanopata yanopata Chai bad Belle, Trowey, Trowey Wuru, wuru, Trowey, Trowey Oshi o da, Trowey, Trowey Enemies, Trowey, Trowey Bad belle clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Wuru, wuru clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Chai moni kini mo ṣe (Kini mo ṣe) Won bimi lere Why you dey complain (complain) Anything I do you dey complain (complain) Upon that I dey maintain (maintain) Chai I dey regulate regulate Am still yanananananana Arabaraa chap chupararkuru Wetin I do dem eh Me I no know know know So nothing do me after Chai bad Belle, Trowey, Trowey Wuru, wuru, Trowey, Trowey Oshi o da, Trowey, Trowey Enemies, Trowey, Trowey Enemies clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Wuru, wuru clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Oya oya I say shout up Oya carry yopa carry a drop Oya woddy go front I say make you pave oya make I come Chai me I go come for your front oh Me I go do as I like oh Give me the shayo Give me the butter Oya oya parol, parol, parol See me I dey sing sing song I dey like dem to dey craze for my song Intellectual me dey rock upon the beat Make dem to dey higher (higher) Oya Trowey, Trowey Everybody Trowey, trowey Ah oya make you, Trowey, Trowey Everybody Torwey, Trowey Oya, Oya Oya enemies clear for my front eh Clear for my front eh Oya clear for my front eh Clear for my front eh Clear for my front eh Oya ginger the ginger Han oya ginger the ginger Oya make we swagger the swagger Everybody make you swagger the swagger Terry G make you
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out