Lyrics

Uh no uh no TGP hey Ara mi bale oh Uh no no Uh le ni ohhh Oh Lord heeey I thank you hey Hmmm see me am speaking with confidence (twice) Terry G get confidence See me be am your president Oshi pa pa pa ra pa oshi pa oh Enemies wey no wan gree for me Jump am pass Osi pra pa pa pa pa pa Satan your power no no no let me miss road I tell you Jump and pass Negativity in my life Jump am pass All the bad belle people for my life Jump am pass All the japananapa for my life Jump am pass Jump am pass 1 Oh my lord Na you dey make me I dey blow go go And I dey thank you oh Na you talk say Anything I yern for my mouth oh lord oh na so e go be so As e be say I dey speed Them dey follow my lead Them know say wetin I do Them dey follow me dey do Omo na my way Follow my way Na my way e dey pay oh Na the street dey make the pay Uhn le le le le le le le le Jump and pass Anybody wey no want am Jump am pass Anybody wey no want make i go Jump am pass All the bad belle people for my life Jump am pass Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh Ota kota to ba gbogun timi Jump am pass Oshi tiba ba ba ba won fori gba o Enemies wey no want make I shine Jump am pass Negativity in my life Jump am pass All the bad belle people for my life Jump am pass All the japananapa for my life Jump am pass Jump am pass 2 Oya tackle tackle tackle ta-ta-ta-tackle tackle your enemies I no dey fear their face (Jesus) Tackle ta-tackle ta-tackle tackle tackle Tackle your enemies I no dey see their face I don craze oh See I no well oh And if you try me oh You go hear am oh See me oh I dey cool well oh Because you cool for me oh We dey blend dey go Hey omo if you try me You go hear am If you toy with my levels Omo you go fear am Wetin I do be say Omo me I no dey blend am So leave me leave me leave me leave me Make we blend am Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh Ota kota to ba gbogun timi Jump am pass Oshi tiba ba ba ba won fori be oh Enemies wey no want make I shine Jump am pass Negativity in my life Jump am pass All the bad belle people for my life Jump am pass All the japananapa for my life Jump am pass Jump am pass 3 E yeh ma ma ma ma sac tari ba ba ba ba ba heeey Ritual Kree ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma hey Ohhh no ohhh no no heeey Oh Lord oh Lord oh Lord heeey Lord oh Lord na him do am oh I don thank am oh Oh Lord as he do am for me Na him I dey thank am oh I bless you oh Anybody wey no like am Jump am pass Anybody wey no like as e be Jump am pass Holy ghost fire make e burn dem down Jump am pass Oya chop this chicken and die Jump am pass Nto oh nto hey nto nto hey hey hey hey Jump and pass Nto hey nto hey God don do am hey I don jump am pass I don I don I don I don Jump am pass I don I don I don I don I don Jump am pass I don I don I don I don I don Jump am pass God he don make He don make me Jump and pass Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh Otakota to ba gbogun timi heeey Owo ncha nem Oshi ti ba ba ba ba won fori be oh Enemies wey no want make I shine Heeey ohhh Everybody oya shibabababa Everybody shibabababa Oya eyin omoge shibabababa (2ce) Eli eli (oh Lord)... *Beat continues till fade*
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out