Lyrics

Paper boy. Na money be man, i recall when money no dey, When nobody look my face, Nobody want to know my name, Some dey call me born trowey, Oh then I shaki alcohol, I had to shaki shaki all o Dem call call dem alcoholic eh, Mama look into eyes she call me janto eh janto naso, Janto janto janto janto janto janto janto Janto oh, na money be man eh na Owo be man eh Na Owo be man eh Janto janto, Abeg janto janto.na money be man eh, Na Owo be man eh, na money be man eh janto janto. Ebuka na guy man wey dey like buga, Bad boy only say he no dey owe luga He believe him music die, Anytime we dey Po na steady repeat for him head, The song don blow but for area everybody dey look Am less less music na money beg ebuka make he rest, Only to shoot video go cost 2.5, Person never fit promote him audio So he start to beg him guys dem wey dey press, Dem go say dem no get but dem fit go flex, Ebuka tire bad Belle make am join sarz, They slap any guy man wey carry Benz pass, So the dream when he get for music take end, Na money be man if not he for no come this end, (Janto) Na money be man eh, Na Owo be man eh Na money be man eh Janto janto. Na Money be man eh Na Owo be man eh She say na money be man eh Janto janto. Oh men I had to start to work (Nwanu) I worki worki work eh Dem call me workaholic eh Oluwa bless my handwork o Now dem dey call me masterkraft Na oluwa bless my handi craft o No ogument no witchcraft o Na baba bless the handi craft o My ex look into my eyes she call me janto Janto janto janto janto janto janto janto janto, Na money be man eh Na Owo be man eh (I swear) Na Money be man eh Janto janto Na Money be man eh Na Owo be man eh She say na money be man eh Janto janto. Janto o janto This song is dedicated to all hustlers. Dedicated to janto the man that never gives up on his dreams
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out