Lyrics

Rapsodi Them call me Rapsodi Paperbio Them call me Rapsodi King Rapsodi We all are blessed But sometimes we don't see it Living my life No time to hate No time to dey check time For the people wey dey hate me I no get time Same day but different blessings All time, he still dey bless me God's time, he still dey bless me He still dey guild me, he still dey cover me The little I get, them dey vex oh The little I Dey spend, them dey choke oh This life i dey live, I no need stress oh Me I no need stress oh I say oh, oh my, oh my God See all this niggas wey dey call me blood Na them wan stab me Na them dey judge me Na them dey talk about I say oh, oh my, oh my God See all this niggas wey dey call me blood Na them dey stab me Na them dey judge me Na them dey talk about. Me I get niggas wey dey damage me Them dey savage me Them say dem dey manage me oh Me I get niggas wey dey damage me Them dey savage me Them say dem dey manage me oh I no Dey too rap But when I rap, them no dey fit drag Who be the best I done cover from Warri enter lag With one bag and slippers For night I no Dey sleep house Sleep on top of speakers Who wan kill me promoters Na life wey I Dey live be this Your own na acting nigga Even the acting you still furk up With the capping nigga You're ain't rapping nigga You're my side chick Furk ona anyhow, anywhere So discharge quick Before I change am, no be today paper flow tight How much you wan bet No girl here go see me close pants The money dey, guess what She ready furk anything, suck anything Pussy loose, fit swallow full Heineken Rappers dey remind me Bread and akara morning food When them hot, you dey chop them Don't be deceive fool When them play my music two seconds She off her clothes But when them play your music Two seconds na once she doze off Me I get niggas wey dey damage me Them dey savage me Them say dem dey manage me Me I get niggas wey dey damage me Them dey savage me Them say dem dey manage me I feel the pains in my heart I feel the pains in my soul That's why me I put the pains in my song I put the pains in my song I feel the pains in my heart I feel the pains in my soul That's why me I put the pains in my song I put the pains in my song
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out