Lyrics

Them say cut your coat to your size o That one no mean say make I come here dey carry over size o As you see me so I no come here to settle for the less o Na Me know how e dey do me for body I don tire for the stress o Them say bata you wear know him size o That one no mean say make person come dey down grade himself My brother time don dey go na one life we get no reset o Omo I only wan blow baba mishe the oil for my head o Paper yeah Baba that oil wey you pour for David head Make them pour am for my head cause everywhere red Men the tear Benz ask them how dey take do am They go say na you and I know say no be you do am I know wetin them dey do u no go fit choke hand I believe my talent na for you to bless my plan Money get oil make them use am grease my palm So I fit whine up for AC the blast this jam
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out