Lyrics

Gawu lekpa Gawu!! Gawu, Gawu, Gawu, Gawu Tiwa Savage. This one na party starter. (Gawu) I don't wanna waste the lamba. (Gawu) Me no dey waste the lamba. (Gawu) I don't wanna waste the lamba. (Gawu) All these girls dey para. (Gawu) Dem Don wait e tire. (Gawu) They say mystro where the lamba (Gawu) We want to shake it tire (Gawu) Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh Gugudu Gugudu Gawu ohh Gawu lekpa Gawu I know say you go dance e tire When you hear the banger All the girls they manya ohh Omo cynty royal (Gawu) Davido start wahala (Gawu) All the girls they find assurance (Gawu) Oyibo give me dollar ohh (Gawu) I dey find Elijah Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh Gugudu Gugudu Gawu ohh Gawu lekpa Gawu Tell them say we dey for city royal Everybody for here they loyal I just wanna get to know you Come make we chop the mollar Balance am So when the gbedu drop them go dance am Anybody wey talk them go bounce am My baby don't dull, Make you rock the waist like your own no dey function Girl you carry heavy load Put am for me low Watin be the matter Tiwa and mystro shuga Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh Gugudu Gugudu Gawu ohh Gawu lekpa Gawu This one na party starter. (Gawu) I don't wanna waste the lamba. (Gawu) Me no dey waste the lamba. (Gawu) I don't wanna waste the lamba. (Gawu) All these girls dey para. (Gawu) Dem Don wait e tire. (Gawu) They say mystro where the lamba (Gawu) We want to shake it tire (Gawu) Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh Gugudu Gugudu Gawu ohh Gawu lekpa Gawu Outro. -Lynz
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out