Lyrics

As we dey make money ohh Five bottles of henny ohh We still dey smoke on a low As the thing dey bolanle ma pa ri wo We still dey pray make we blow But people no want make e show Steady steady make we go Anoda one wey we dey drink come dey show Scatter body Bum bele wa Inside corny Bum belle wa Tramadol Bum bele wa If you no get money You go drink water(2ce) Give me the energy the remedy the melody Give me the Hennessey oh Give me the energy All of my enemy, dem wan try me, dem wan find me Give me the energy give me the Hennessey ahn ahn Give me the Hennessey ahn ahn
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out