Top Songs By Hennessey
Credits
PERFORMING ARTISTS
Leah Hennessey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Leah Hennessey
Songwriter
Lyrics
As we dey make money ohh
Five bottles of henny ohh
We still dey smoke on a low
As the thing dey bolanle ma pa ri wo
We still dey pray make we blow
But people no want make e show
Steady steady make we go
Anoda one wey we dey drink come dey show
Scatter body
Bum bele wa
Inside corny
Bum belle wa
Tramadol
Bum bele wa
If you no get money
You go drink water(2ce)
Give me the energy the remedy the melody
Give me the Hennessey oh
Give me the energy
All of my enemy, dem wan try me, dem wan find me
Give me the energy give me the Hennessey ahn ahn
Give me the Hennessey ahn ahn
Lyrics powered by www.musixmatch.com