Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
emodi casmir
emodi casmir
Songwriter

Lyrics

Arise o' compatriot me gon' pledge to Nigeria No matter news wey dey happen pon me area A nuffa things wey dey worry pass malaria All over naija, to Jamaica and America All government talking is nothing bout our money They people in the states dem be worrying bout our money My people dem be crying My people dem be dying But people dem be sitting dem be sharing our money ye Over my place me dey pray for my dawg Di bwoy dem wey dey vex wey dey pop tramadol The things wey dey happen fi my place nuh be small The bloodshed we seeing nuh fit go overboard Ye So me just gat to say ay Papa hear ghetto voice as we pray ay Na the only place we've got to stay ay Jah lead us and bless us today Ye ye Put da news pon replay ay Nuff bad things wey happen real ay Many workers wey dem never pay ay Baba blessings and blessings we pray, ye Ye Arise o' compatriot me gon' pledge to Nigeria Nuh other place to run to pon Africa Nuh other home we get down inna libya Let's make our place cause we dey suh original Real badderman me dey feed dem with my lyrical This kinda gbedu wey dey touch you fi ya spiritual Inna me place all my guys dem be criminal Jah bless a man before things go get critical O yah my people dem be killing dem be locking Put da cuffs pon a man wey do nothing just a hustle These people dem be shooting, we crying cause we know say we no fit to carry water pon a basket still dey running ye Nobody cares, even prepared we no fit dare You never ruled yet you got a candidate For preacher men every day is a holiday So this one to my people oh yeah me gon dedicate Arise o' compatriot me giving dem my signal Came from the gutter now we running all the city now Cause for my place you no fit sleep you fit chill around Turn up da base make I chill make I feel alright Corruption, distortion, extortion Turn around, look around but still you on the run Politicians go dey chop and we people go dey run We nuh fi talk bout nothing next you facing on a gun Ye So we don feel this kind thing so te We pleading so someone else can feel the pain Ma brother no worry dem, and no follow dem yo Ya no follow dem yo Arise o' compatriot me gon' pledge to Nigeria No matter wetin i go see for da media Me nuh worry bout nothing pon me area My people strong we keep ballin like a mafia Yo what a gwaan me dey feed dem with my lyrical This kinda gbedu wey dey touch you fi ya spiritual No going down me don blow, me international Ghetto pikin e don turn to a bigger man Suh we struggling We still love this place yet we living in For the three square a day we keep hustling All a dem wey claim say dem be leveling, but dem no leveling Now me prevailing We steal all yah shows when we balling in No time fi no case and no troubling Let all man live as one and no wrestling ya no wrestling
Writer(s): Emodi Casmir Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out