Lyrics

Uptown bwoy ya ya ya How she wine her body and her waist ohh Me no wan dey corner me nah wait ohh Know she want henny, wine and a date ohh So me takeout the gyal me nah wait ohh Siddon pon it ah angelica ohh She love a rasta don't tell her man no All a the mandem wan see you bend low Señorita Wawowowo Cinderella cinderella ohh Señorita my vanilla ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella cinderella ohh Señorita my vanilla ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella ohh When me burst in e be headshot Call your man tell am say you dey handcuff Call your girl angela if she wan fuck Cuz tonight e go ruff when the lights off ye Brown skin my Africana Are you from Algeria or Uganda Way you built be like say you from Ghana But your jollof too sweet you be Naija Many years derella i dey wait you May no man or no gyal underrate you Love your body and your race make dem hate you I go love i go care i go rate you Cinderella cinderella ohh Señorita my vanilla ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella cinderella ohh Señorita my vanilla ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella ohh I go study law of attraction How you act i wan study your reaction Two degrees for you gyal no be session All i need is your love and attention Right now no be craze i dey confused Gyal your love and your body me no wan lose Tell me now how you feel me no want clues Geneva, America where you wan cruise Ah no no no Siddon pon it ah angelica ohh She love a rasta, don't tell her man no All a the mandem wan see you bend low Señorita Remember when you replied my text After text then we had some sex Forever on flex no remember your ex Make dem no vex yo make dem no vex Wawowowo Cinderella cinderella ohh Señorita my vanilla ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella cinderella ohh Señorita my vanilla ohh Cinderella cinderella ohh Cinderella ohh
Writer(s): Emodi Casmir Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out