Lyrics

Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost As you dey follow blind man o, shey you ready to lost? As time dey go, no remote to pause As you dey waya the aza, try to dey plus minus Ogbeni, which kind heart you get? Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell No be to be a bigi boy o, shey you get the sense? Use your head before them go use am for you If you broke you will know that no one loves you That is my little advice for you Give to maleh before you give Obianuju Brother, leave big ikebe Chuba the cash o Money go bring them come WWW hustle dot com Obi ọ ga abụ gị de a boy o til thy kingdom come? Brother leave big ikebe Chuba the cash o Money go bring them come WWW hustle dot com Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come? And ị buté ike ụmụ girls abịa Asa gbachaa lika lika ofu alert ọ daa I love you pass my mother, the girl achiaa Maná orichaa your money ọ dị mean koo gị waa If you dey calculate the money wey you spend on flex o You for done build fine house Avoid urgent 2k girls, invest o Egbon, no be everyday guy man dey collect o Before you do waya waya, make sure you bless your family first o For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko No dey come for here come dey form busybody Charity begins at home o, Okoro No dey buy me drink, brother give me the update I am a born again, I no dey like alcohol Na hustle be my church o (hallelujah) Brother, leave big ikebe Chuba the cash o Money go bring them come WWW hustle dot com Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come? Eee, and ị bute ike ụmụ girls a bịa (a biaa) Asa gbacha lika lika o fu alert o daaaa (o daaaa) I love you pass my mother, the girl a chiaaa (a chiaaa) Maná oricha your money ọ dị mean kor gi waaa (waaa)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out