Lyrics

Rabosiyakapataya Oh na na Oh na na Na na Sabi boy, knack am Pray for the right plug o No be power or might Omo pray for the right plug o No be who sabi sing pass yea na Omo pray for the right plug o No be who sabi the riffs and the runs Oya pray for the right plug o Pray for the right plug o yea Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm No be today we don dey pray Me and the whyte trybe dey anticipate We know say God no dey fail And that's why we dey jam this praise Took the boy from nothing Now to something Na only you I go give my praise Na only you I go give my worship Only you, only you, only you Dem bin talk say favrish no fit make am But God match my bread with toaster My life cun get the flavor The flavor, the favour, the flavor now Pray for the right plug o No be power or might Omo pray for the right plug o No be who sabi sing pass yea na Omo pray for the right plug o No be who sabi the riffs and the runs Oya pray for the right plug o Pray for the right plug o yea Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Dem bin talk say we no get anything to offer now (Offer now) But God fill my rhythm he give me season (Season) Na God be the baba o Every other God be yawa o You change my story o Wahala for who no get baba o Na God be the baba o Every other God be yawa o You change my story o Wahala for who no get baba o Pray for the right plug o No be power or might Omo pray for the right plug o No be who sabi sing pass yea na Omo pray for the right plug o No be who sabi the riffs and the runs Oya pray for the right plug o Pray for the right plug o yea Took the boy from nothing Now to something Na only you I go give my praise Na only you I go give my worship Only you, only you, only you Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmm
Writer(s): Favour Eyakware Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out