Music Video

Jehovah
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Favour Eyakware
Favour Eyakware
Songwriter
Odeniyi Oluwatoni
Odeniyi Oluwatoni
Songwriter

Lyrics

Ati de de o De de o (Yai) Hmmmm Uhlele (Oh yeah) Jehovah (Jehovah) I no be casanova (Nova) I hope this inspire you I hope this put you on the mood Wan make you dey happy Make we enjoy gbedu ororo (Let's go) Jehovah (Jehovah) I no be casanova (Nova) I hope this inspire you I hope this put you on the mood Wan make you dey happy Make we enjoy gbedu ororo Oh no Where dem dey when dem kpo me (Kpo me) My life been dey on go slow (Go slow) See me wey dem fold o (Aye) Even when I no follow (Me I no follow) Dem cancel Salo (Salo) Dem call me hello oooo ah ah If God be for me lolo (Lolo) Who go stand against no, no (No, no) God run am yolo (Yolo) Oluwa lo seyi o (Seyi o) I for don dey I for don kpeme Oh oh Ati de de o De de o De de o (Let's go) Jehovah (Jehovah) I no be casanova (Nova) I hope this inspire you I hope this put you on the mood Wan make you dey happy Make we enjoy gbedu ororo Jehovah (Jehovah) I no be casanova (Nova) I hope this inspire you I hope this put you on the mood Wan make you dey happy Make we enjoy gbedu ororo My God e dey dey dey e dey o E dey bless me night and day o Mey dem talki na dem sabi E dey bless my way o Olowo gbogbo ro for days Shey my case e be your case And nothing wey fit stop me padi Cos I get e name Jehovah (Jehovah) Shebeyin gan ni my lover My lover Ahhahhh Your word na yes no be no no no In you ko si sororo Eyin nikan lopomulero Oh no no (Ololo) Jehovah (Oh yea) I no be casanova (Yeahhh) I hope this inspire you my brother, my sister I hope this put you on the mood Jehovah (Jehovah) I no be casanova (Nova) I hope this inspire you I hope this put you on the mood Wan make you dey happy Make we enjoy gbedu ororo
Writer(s): Favour Eyakware Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out