Lyrics

So many things wey my people don see Man them suffer for real But them smile for face Omo nobody know wetin man don face Make you stand up tall Make you run your race So many things wey my people don see Man them suffer for real But them smile for face Omo nobody know wetin man don face Make you stand up tall Make you run your race Nobody knows Wetin man don see Nobody know wetin man don hear Nobody knows where my legs don reach Nobody knows how we suffer For food The country don Dey frustrate person Everyday na different story Catata different places Dey your Dey I Dey my level Many many things I don see nana But me I just Dey I Dey blow kpana No time to stress I Dey grind all night Mama Dey pray everyday For blessings for life So tell me why I no go blow So tell me why I no go make am Lord of mercy forgive me So many things wey I Dey reason When e go reach my season This country wants to kill me Lord of mercy forgive me So many things wey I Dey reason When e go reach my season This country wants to kill me Nobody knows Wetin man don see Nobody know wetin man don hear Nobody knows where my legs don reach Nobody knows how we suffer For food No water for house And them say Water no get enemy No food to chop ooo Everyday we keep on hustling Aje, aje aje aje Oluwa show me the way Aje aje aje My people are suffering My people are not smiling My people dema dying My people are struggling My people are suffering My people are not smiling My people dema dying My people are struggling Waka waka waka I go many places I see my people Them Dey cry cry cry Suffer suffer suffer I go many places I see my people Them Dey cry cry cry Waka waka waka I go many places I see my people Them Dey cry cry cry Suffer suffer suffer I go many places I see my people Them Dey cry cry cry
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out