Lyrics

Shout out to my fans Without una I for don tire Cause this music no be Mara oo Stuner no go tire Not for the fame and the money But for the passion and the love And for my people Wey want see me on top I no go stop till thy kingdom come Omoba I Dey For you If you Dey for me I stand for you If you stand for me Omoba I fight for you If you fight for me Shotigbo Stuner Dey for you If I get money I go spend for you I got your back, if you Dey for me Aje, aje, Aje, Aje Na like this we go Dey Dey I got your back every night and day Aje Aje, aje, aje, aje Na like this we go Dey Dey I got your back every night and day Aje Focused on the ties That bond us together And not the differences That separate us my brother I no go looseguard I no go snitch on my brother Good times and bad times I Dey for you my brother Stab anybody With my cloak and dagger If them want test you My nigga, my brother We go run our race together And we go Dey for Life forever Omoba I Dey For you If you Dey for me I stand for you If you stand for me Omoba I fight for you If you fight for me Shotigbo Stuner Dey for you If I get money I go spend for you I got your back, if you Dey for me God Cover me I no want wahala Stuner no want wahala Big shout out to my Brothers Big love forever Big love forever Plenty money na I'm I desire Am a big propeller Chikamso my brother Milolo my brother Investor my brother Life G my brother
Writer(s): Martins Chukwuemeka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out