Music Video

My Type
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boy Count
Boy Count
Performer
Emmanuel Balogun
Emmanuel Balogun
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Balogun
Emmanuel Balogun
Songwriter

Lyrics

Boy Count ni ooo oh yeahh Na na nana nana nana nana nana Nana nana nana nana Se you see se you see I gats change your phone se you see You gats fix your nails se you see But I'm still fighting sapa se you see I want to buy you Louis Vuitton I wish to take you for a tour I know you deserve more than this So my baby it's not something I'm proud to say But you tell me money go come all the problems go solve You'll take care of me And she tell me money go come even me sef go shock You'll take care of me Forget keyboard you be my type I no fit do coke you be my high To live without you no be this life Dem no fit touch you baby lailai Forget keyboard you be my type I no fit do coke you be my high To live without you no be this life Dem no fit touch you baby lailai Harmony harmony We go dey close like a$$ unity Melody melody baby girl you're my melody I wish to take you far away Vacation for the best location I know you love it core harder International things we used to say Connect to my facetime I no won dey waste time Your booty for breakfast early morning ginger Nothing for to hinder I'll give you the liver Baby just deliver with the jiggi jigga Connect to my facetime I no won dey waste time Your booty for breakfast early morning ginger Nothing for to hinder I'll give you the liver Baby just deliver with the jiggi jigga But she tell me money go come all the problems go solve You'll take care of me And she tell me money go come even me self go shock You'll take care of me Forget keyboard you be my type I no fit do coke you be my high To live without you no be this life Dem no fit touch you baby lailai Forget keyboard you be my type I no fit do coke you be my high To live without you no be this life Dem no fit touch you baby lailai Tell me money go come problems go solve Take care of me Tell me money go come me self go shock Take care of me
Writer(s): Emmanuel Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out