Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boy Count
Boy Count
Performer
Stubborn Beatz
Stubborn Beatz
Performer
Balogun Emmanuel
Balogun Emmanuel
Performer
Adediran Enoch
Adediran Enoch
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boy Count
Boy Count
Composer
Balogun Emmanuel
Balogun Emmanuel
Songwriter
Adediran Enoch
Adediran Enoch
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Stubborn Beatz
Stubborn Beatz
Producer

Lyrics

Fine girl like you (you) Must to bami dele o (dele o) Must to bami Girlie o oh. Pick this pick that take card I just want to pay (Girl I want to pay) Funny enough Dem be say I be acting like a fool but I no dey mind (Maya I no dey mind) Cos you make me fall in love No be regular specie I fit sell my right kidney Just to show you round my world Three girls in one body Dem no see wetin I see I don't know where you belong But I know say I'm the one for you (for you) Fine girl like you (you) Must to bami dele oh (dele o) Must to bami ah ah Fine girl like you (you) Must to bami dele oh (dele o) Must to bami ah ah Cos you make me fall in love No be regular specie I fit sell my right kidney Just to show you round my world Three girls in one body Dem no see wetin I see I don't know where you belong But I know say I'm the one for you (for you) Ewo gan ni this kin party (This kin party) Mind no really dey here At the same time I no put body (I no put body oh I no put body) Me I just want somebody (I want somebody) Me I just want somebody make we go cool body (Kama parege funrawa) Temini Temini Temini Temini Temini Temini Ko bami dele Baby mi Baby mi Baby mi Baby mi Baby mi Wa bami dele (Ye BO!) Cos you make me fall in love No be regular specie I fit sell my right kidney Just to show you round my world Three girls in one body Dem no see wetin I see I don't know where you belong But I know say I'm the one for you (for you) Fine girl like you (you) Must to bami dele oh (dele o) Must to bami ah ah Fine girl like you (you) Must to bami dele oh (dele o) Must to bami ah ah Cos you make me fall in love No be regular specie I fit sell my right kidney Just to show you round my world Three girls in one body Dem no see wetin I see I don't know where you belong But I know say I'm the one for you (for you)
Writer(s): Adediran Enoch, Balogun Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out