Music Video

Icejo - Dem Go Know (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Icejo
Icejo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelechi Gabriel
Kelechi Gabriel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fnote
Fnote
Producer
soundoracle
soundoracle
Producer

Lyrics

Woah woah woah ye ye ye yea Boy icejo, African boy dere so Brother do your own, make i do my own, No dey chook mouth for wetin you no know, As you see me so, me i de my zone, Dey my zone oh I dey hustle everyday for a better tomorrow, iye Na money me i like, i no like wahala, Oga dey your dey i no want Palava, This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea Na money me i like, i no like wahala, Oga dey your dey i no want Palava, This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea Who no know go know no no Who no hear go hear ye ye ye Who no know go know no no no Who no hear go hear When i turn biggy man (Dem go know) I go buy biggy house (Dem go know) Buy biggy motor (Dem go know) Flex all my guys o When i turn biggy man (Dem go know) I go buy biggy house o (Dem go know) Buy biggy motor (Dem go know) Flex all my guys ah ah ayz Oboy... these life wey we dey omo na one life oh, Anything wey u they do make you dey do am well well, No allow anybody tell you one kind ting like dat oh, Believe in you dreams, Chase your dreams, GOD bless!, iye Na money me i like, i no like wahala, Oga dey your dey i no want Palava, This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea Na money me i like, i no like wahala, Oga dey your dey i no want Palava, This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea Who no know go know no no Who no hear go hear ye ye ye Who no know go know no no no Who no hear go hear When i turn biggy man (Dem go know) I go buy biggy house (Dem go know) Buy biggy motor (Dem go know) Flex all my guys o When i turn biggy man (Dem go know) I go buy biggy house o (Dem go know) Buy biggy motor (Dem go know) Flex all my guys ah ah ayz (Oboy... these life wey we dey omo na one life oh, Anything wey u they do make you dey do am well well, No allow anybody tell you one kind ting like dat oh, Flex all my guys ah ah ayz SoundOracle F note Beatz
Writer(s): Kelechi Gabriel Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out