Lyrics
Woah woah woah ye ye ye yea
Boy icejo, African boy dere so
Brother do your own, make i do my own,
No dey chook mouth for wetin you no know,
As you see me so, me i de my zone,
Dey my zone oh
I dey hustle everyday for a better tomorrow, iye
Na money me i like, i no like wahala,
Oga dey your dey i no want Palava,
This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea
Na money me i like, i no like wahala,
Oga dey your dey i no want Palava,
This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea
Who no know go know no no
Who no hear go hear ye ye ye
Who no know go know no no no
Who no hear go hear
When i turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys o
When i turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house o
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys ah ah ayz
Oboy... these life wey we dey omo na one life oh,
Anything wey u they do make you dey do am well well,
No allow anybody tell you one kind ting like dat oh,
Believe in you dreams, Chase your dreams, GOD bless!, iye
Na money me i like, i no like wahala,
Oga dey your dey i no want Palava,
This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea
Na money me i like, i no like wahala,
Oga dey your dey i no want Palava,
This life wey i dey, i dey chase the raba, Onetime Yea Yea
Who no know go know no no
Who no hear go hear ye ye ye
Who no know go know no no no
Who no hear go hear
When i turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys o
When i turn biggy man
(Dem go know)
I go buy biggy house o
(Dem go know)
Buy biggy motor
(Dem go know)
Flex all my guys ah ah ayz
(Oboy... these life wey we dey omo na one life oh,
Anything wey u they do make you dey do am well well,
No allow anybody tell you one kind ting like dat oh,
Flex all my guys ah ah ayz
SoundOracle
F note Beatz
Writer(s): Kelechi Gabriel
Lyrics powered by www.musixmatch.com