Lyrics

(Phantom) I've been thinking, I've been thinking where my love Where my baby dey, wey I no dey see her green light? I've been singing, I've been singing oh my love Maybe when I hit the right note, girl we can unite Say nwanyi oma Girl you scatter my head nwa I dey miss you die Ada Oh baby ginger my life nwa Eh, say nwanyi oma Girl you scatter my head nwa I dey miss you die Ada Say baby ginger my life nwa (nwa) Say baby make I tell you wetin dey my mind E go pain me if I see you with another man Girl you light up my life like the Rizla Oh you so damn fine with a Charisma (ahn-ahn) I've been to the North and South Girl na only you wey dey blow my mind (oh yes) Girl only you Say nwanyi oma Girl you scatter my head nwa I dey miss you die Ada Oh baby ginger my life nwa Eh, say nwanyi oma Girl you scatter my head nwa I dey miss you die Ada Say baby ginger my life nwa (nwa)
Writer(s): Tunde Fajebe Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out