Lyrics

Hmmm Look at how many people don try Look at how many people one cry No fit count all the ones wey don kpai This one no be my power yeh Wetin I do wey giving man life Wetin I do wey make me survive I'm just an ordinary one guy See na God's grace Dey keep man strong oh See na God's grace Dey give man muscle Na the reason I no fit crumble In the midst of the pain and struggle Na God's grace go keep man strong oh And na Jah's blessings give man muscle Na the reason I no fit crumble With all of the pain and struggle Just look me now Mmmm I'm flying now Mmmm No falling down Mmmm No touching ground Mmmm Just look me now Mmmm I'm flying now Mmmm No falling down Mmmm No touching ground Mmmm Listen Na God's grace dey shelter man dey give am bread Anytime I think I fall him grace dey keep me still ahead Through the rise and fall anytime I think and feel I'm dead Still dey give me green light even when the things are red Like a laser steady focus shining infrared I'm not afraid of what I've seen or all the things I've heard Man go reap what him sow na God dey give am thread God's grace, is more than all the things I've said I for don finish if I dey follow mans pace All the roads wey I waka on this past days See plenty people kpai for that exact place Tell me wetin eh be if eh no be Jah's grace Wey dey keep man, me I no go fit pretend If na by money, rich man no for reach him end Bad belle people plan weekly Seven days, and Still they can't weak me See na God's grace Dey keep man strong oh See na God's grace Dey give man muscle Na the reason I no fit crumble In the midst of the pain and struggle Na God's grace go keep man strong oh And na Jah's blessings give man muscle Na the reason I no fit crumble With all of the pain and struggle (Struggle) Just look me now Mmmm I'm flying now Mmmm No falling down Mmmm No touching ground Mmmm Just look me now Mmmm I'm flying now Mmmm No falling down Mmmm No touching ground Mmmm Devil try devil plan devil plot devil fail When he tries to rule me out I'll keep on changing in scale Say God done fish me out from the rivers of pain To the sea of grace And now I swim like the whale No man fit stop my waka No I won't sit Like crippled guys tryna march me down They no fit Cause I'm standing on the grace even when I feel paralyzed I know he will cheer me up So I won't quit Yeah I won't quit Just look me nowww Mmmm I'm flying now Mmmm No falling down Mmmm No touching ground Mmmm
Writer(s): Mishael Bulus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out