Lyrics

Is Edmund Buratai Mr chairman (Chairman) Ebuka (ebuka) Biko bia (biko bia) Who you use? Abeg show me the way Gucci Ferragamo on your body head to toe But when I bill you shingbain no the dey Whenever you come to the club you the pop bottles Buy Hennessy with some few caskets Spray the owo on the strip shoddies Shebi you the whine me Update me make I join you If na God way do am for you make he do am for me cus I the pray You and emeka gather update The say make I wait first If you get and I get e go good ebuka no be to reach first Abi if you pull up inside benzo And I pull up in my rover E go good, e go better, we go shayo, we go jaye, we go marama together Emeka you the whine me Update me make I faji If na grace e dey my body Shei you say I be blood but you the dull me Mr chairman Emeka Wetin the sub Cut me soap Abeg show me the way Bottega Veneta Christian Dior Saturday You the pull up the bomb all the place If I call you on your phone You no the pick my call Text you on another day See and never say Shei you say you be my blood you no the ever live as such Shebi you the whine me Update me make I join you If na God way do am for you make he do am for me cus I the pray You and emeka gather update The say make I wait first If you get and I get e go good ebuka no be to reach first Abi if you pull up inside benzo And I pull up in my rover E go good, e go better, we go shayo, we go jaye, we go marama together Emeka you the whine me Update me make I faji If na grace e dey my body Shei you say I be blood but you the dull me
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out