Listen to Lazy man (feat. Tenpenny & Josh) by Martindiv

Lazy man (feat. Tenpenny & Josh)

Martindiv

Afro-Pop

441 Shazams

Lyrics

Make you no see me, as a lazy man I do my best oh Make you no see me, as a lazy man I do my best oh Make you no see me, as a lazy man I do my best oh (aaaaaaah) Make you no see me, as a lazy man From Monday to Sunday From January to December Them say pikin wey no get person Na him suppose be the lesson As we dey grind oh We dey move with the vibes oh As you dey see am We dey move in the lines (Eh eh) Make you no see me, as a lazy man I do my best oh Make you no see me, as a lazy man I do my best oh Make you no see me, as a lazy man I do my best oh (aaaaaaah) Make you no see me, as a lazy man Many people tell me for my face. Say me no go see better days Frenemies coming as my friends. I prayed for mercy, i prayed for grace. Small talk you don dey underrate Omo! Them go use you dey play Wetin man see, Wetin man face Make me steady dey chase the pay eh Make you no see me As a lazy man (wowo) (aiiii) Make you no see me As a lazy man (ON GOD)
Writer(s): Abasirim Martin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out