Credits
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Adegha
Songwriter
Lyrics
EessA wan drop bars
Abeg no yinmu pass
This is not my normal style
Let me rap let me rap
I welcome everybody to the scene
Where rap na fight and the shit is extreme
Where rappers dey bleed
Kill or be killed
If you check am sef, this thing no be sin
On the long run you sef go want some
As e dey sup you sef go wan chop
As i dey pour you sef comot cup
Make you no go talk EessA no help us
Motunde like I'm lazarus
If you no dey vibe make you press pause
All the other guys don dey stress us
No dey vex us, na we first come
Eyan meta trinity
Abinibi ability
Aje prosperity
On my way celebrity
Hello fam press play hear am rush rush
I dey give them big big
Wan kigbe small small
I go dash you rhyme bars on the long run
E mi switch rap RnB biti big sean
Only small time now
The girls go wan come
I swear to God
Emi feel badoo
Because money no dey, i been wan do collabo
If i do blood money
Malowo Ronaldo sugbon book is the way nursing boy let's go
People don dey ask
Wetin you be
I be nurse artiste something in between
I fi drop six bars, non stop flows
Or make i diagnose mrs Jones
Josh's Intro
Writer(s): Samuel Adegha
Lyrics powered by www.musixmatch.com