Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Adegha
Samuel Adegha
Songwriter

Lyrics

EessA wan drop bars Abeg no yinmu pass This is not my normal style Let me rap let me rap I welcome everybody to the scene Where rap na fight and the shit is extreme Where rappers dey bleed Kill or be killed If you check am sef, this thing no be sin On the long run you sef go want some As e dey sup you sef go wan chop As i dey pour you sef comot cup Make you no go talk EessA no help us Motunde like I'm lazarus If you no dey vibe make you press pause All the other guys don dey stress us No dey vex us, na we first come Eyan meta trinity Abinibi ability Aje prosperity On my way celebrity Hello fam press play hear am rush rush I dey give them big big Wan kigbe small small I go dash you rhyme bars on the long run E mi switch rap RnB biti big sean Only small time now The girls go wan come I swear to God Emi feel badoo Because money no dey, i been wan do collabo If i do blood money Malowo Ronaldo sugbon book is the way nursing boy let's go People don dey ask Wetin you be I be nurse artiste something in between I fi drop six bars, non stop flows Or make i diagnose mrs Jones Josh's Intro
Writer(s): Samuel Adegha Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out