Music Video

Chiké - Tell Am (Official Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chike Ezekpeazu Osebuka
Chike Ezekpeazu Osebuka
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chike Ezekpeazu Osebuka
Chike Ezekpeazu Osebuka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Killertunes
Producer

Lyrics

Let the night fade away (fade away) I wanna see her I wanna see her tomorrow (see you tomorrow) My body no fit stay one place Anytime, anytime Anytime wey I see her pass by Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Give me love make I own Make I carry you come my world And if you come no letting go And if you come no catching cold I get a skill wey I like to show Bad guy with a heart of gold I don tell you, now you know I can't keep this on a low Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Chidiebere Obasi, Chike Ezekpeazu Osebuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out