Listen to Only God Can Be Trusted (feat. Mayor Thompson) by O'Tobi

Only God Can Be Trusted (feat. Mayor Thompson)

O'Tobi

Christian & Gospel

276 Shazams

Lyrics

Haa, you go dey trust man, Adam Oju e a bo Inorder to live long Oga I no dey fall For wetin man Promise I no dey foh People dey dissapoint pa Eleran ara Person wey promise to get back O ti japa Omoh you go see shege To ba lo gbara le Omo adamo You go Damo I only trust in the lord In the lord I no dey Gbeke leyan Just the lord I only trust in the lord In the lord I no dey Gbeke leyan Just the lord Only God Only only God can be trusted Ahn Ahn Eii Eii Only God Only only God can be trusted Ahn Ahn Eii Eii Only God Can Be Trusted Only God Can Be Trusted Na only Jesus le fun mi Nifokan bale ooo Jibiti(GBT) plenty But there's no guaranteed trust in horses And chariots or champions I no dey follow them do she tell me say she tell me say Mo ma joko ti daddy mi I rely on the person to le emi mi Very finicky, see the key Yeah e dey for me Na the only one person wey die for me Mo ma joko ti daddy mi I rely on the person to le emi mi Very finicky, see the key Yeah e dey for me Na the only one person wey die for me I only trust in the lord In the lord I no dey Gbeke leyan Just the lord I only trust in the lord In the lord I no dey Gbeke leyan Just the lord Only God Only only God can be trusted Ahn Ahn Eii Only God Only only God can be trusted Ahn Ahn eii At any point in time you try to trust men Or seek alternative other than God You'll always find yourself in trouble
Writer(s): Odeniyi Oluwatobi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out