Lyrics

Yeah eh eh Uh Niphkeys No more sorrow No more sorrow No more sorrow No more sorrow For my life No more sorrow No more sorrow No more sorrow No more sorrow For my life Anything wey go make me stress Omo me I no Dey bother I just wan better my life na why I Dey go further I no like see finish na why I Dey my space Oluwa don bless us na why we celebrate Success is guaranteed Enjoyment is guaranteed Long life is guaranteed With plenty warranty Success is guaranteed Enjoyment is guaranteed Long life is guaranteed With plenty warranty I've come this far I cannot loose I cannot loose I go flex my money ko kan aye (ko kan aye) Them say I bad but na old news(na old news) Kin sha ti rowo kin rale Kin le jaiye (Kin le jaiye) Anything wey go make me stress Omo me I no Dey bother I just wan better my life na why I Dey go further I no like see finish na why I Dey my space Oluwa don bless us na why we celebrate Success is guaranteed Enjoyment is guaranteed Long life is guaranteed With plenty warranty Success is guaranteed Enjoyment is guaranteed Long life is guaranteed With plenty warranty Where una dey when I put in work Won wa gbo kpe otinlo Bebe nlo Aye nlo Emi o gbo nkan ti won so At the end of the day Only you fit carry your matter for head At the end of the day anything wey go sup Omo e go sup (e go sup) Anything wey go make me stress Omo me I no Dey bother I just wan better my life na why I Dey go further I no like see finish na why I Dey my space Oluwa don bless us na why we celebrate Success is guaranteed Enjoyment is guaranteed Long life is guaranteed With plenty warranty Success is guaranteed Enjoyment is guaranteed Long life is guaranteed With plenty warranty Dozer!
Writer(s): Oluwadamilola Tella Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out