Lyrics

I've been through the fire of a blacksmith I've been to hell and back I've gone through all the pains and agony Right now I think I need a therapy!! Oga doctor make I yarn you small tori Tori how the thing dey go for my mind Omo nothing sweet all oo Small Tori Tori Tori how the thing dey flow inside . I get many many wound for chest I get wound for head Another wound for leg oo But Weytin I go fit do doctor I no won loose my life oo Whoa whoa whoa How person go Dey hustle D hustle no Dey pay Modefelowo Modefelowo felowo Bi dangote How person go Dey hustle D hustle no Dey pay Modefelowo felowo Bi dangote Doctor Doctor I got this pain on my mind I swear e Dey kill me slowly Doctor Doctor I got this pain on my mind I swear e Dey kill me slowly I no fit to breath again I no fit to concentrate I no fit to feel my head Make my matter no go cause a case Omo many don rise Many don fall Many don come Many don go Many don win Many don loose Many don pass Many don fail And it's a serious thing I been don Dey hustle lati 1990 Always on my grind where the men dem Dey Where we Dey Dey hustle for Obalende And it's a serious thing I been don Dey hustle lati 1990 Always on my grind where the men dem Dey Where we Dey Dey hustle for Obalende How person go Dey hustle D hustle no Dey pay Modefelowo Modefelowo felowo Bi dangote How person go Dey hustle D hustle no Dey pay Modefelowo felowo Bi dangote Doctor Doctor I got this pain on my mind I swear e Dey kill me slowly Doctor Doctor I got this pain on my mind I swear e Dey kill me slowly
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out