Lyrics
I've been through the fire of a blacksmith
I've been to hell and back
I've gone through all the pains and agony
Right now I think I need a therapy!!
Oga doctor make I yarn you small tori
Tori how the thing dey go for my mind
Omo nothing sweet all oo
Small Tori Tori
Tori how the thing dey flow inside .
I get many many wound for chest
I get wound for head
Another wound for leg oo
But Weytin I go fit do doctor
I no won loose my life oo
Whoa whoa whoa
How person go Dey hustle
D hustle no Dey pay
Modefelowo Modefelowo felowo Bi dangote
How person go Dey hustle
D hustle no Dey pay
Modefelowo felowo Bi dangote
Doctor Doctor
I got this pain on my mind
I swear e Dey kill me slowly
Doctor Doctor
I got this pain on my mind
I swear e Dey kill me slowly
I no fit to breath again
I no fit to concentrate
I no fit to feel my head
Make my matter no go cause a case
Omo many don rise
Many don fall
Many don come
Many don go
Many don win
Many don loose
Many don pass
Many don fail
And it's a serious thing
I been don Dey hustle lati 1990
Always on my grind where the men dem Dey
Where we Dey Dey hustle for Obalende
And it's a serious thing
I been don Dey hustle lati 1990
Always on my grind where the men dem Dey
Where we Dey Dey hustle for Obalende
How person go Dey hustle
D hustle no Dey pay
Modefelowo Modefelowo felowo Bi dangote
How person go Dey hustle
D hustle no Dey pay
Modefelowo felowo Bi dangote
Doctor Doctor
I got this pain on my mind
I swear e Dey kill me slowly
Doctor Doctor
I got this pain on my mind
I swear e Dey kill me slowly
Lyrics powered by www.musixmatch.com