Listen to Who Ask You (feat. HarrySong) [Remix] by Oga Network

Who Ask You (feat. HarrySong) [Remix]

Oga Network

Afro-Beat

9,320 Shazams

Lyrics

DJ Coublon Fine boys like us eh eh he Right about now Plenty matter dey for town Oga Network, Harrysong Giving dem the remix I get plenty cars for lokoja Who ask you Na me wan just dey use leg waka Who ask you My guys dey beg me to come yanky Who ask you I wan go, I too like Naija Who ask you Davido and Tuface wan dey this song Who ask you But I nor need person to spoil my song Who ask you Na you be lion, you too Sabi o (Professional) I throwey Salute, your rank e high o (Commissioner) How you take dey airport for Lekki (International) Remember say if any breeze blow New members go know Make I talk am (Make I talk am) Fire fire (Fire fire) E go scatter (E go Scatter) Them go hear am (them go hear am) Tinubu bin ask me Make I sponsor (Who Ask You) But election matter no dey my options (Who Ask You) I dey buy cars for girls, ask Tonto (Who Ask You) Go to India, ask Beekila (Who Ask You) I sponsor Covid19 Vaccine alone (Who Ask You) CNN wan announce am, I say leave am (Who Ask You) Eh We dey Lie (We dey lie) People dey lie (people dey lie) Naso dem donate so tay willie willie appear, gbagan! Tell me something I don't know (I don't know o) You Get the cheque cleared, you think we no know (we don't know eh) The reason side chick fine pass madam, Somebody is paying, somebody is cashing out, somebody is heavy So, believe me when I sing, A Boo is a Boo I can rock it, I can roll it, And colla collabo I get plenty cars for lokoja Who ask you Na me wan just dey use leg waka Who ask you My guys dey beg me to come yanky Who ask you I nor wan go, I too like Naija Who ask you Davido and Tuface wan dey this song Who ask you But I nor need person to spoil my song Who ask you Pretty baby wait a minute I get money I wan spend it Just tell me what will you eat Anything na me go buy it For American government we get our share Who ask you Na we popular wizkid dey learn Who ask you Reason why you see me like this be say I nor dey like to show say we too get money But as I don see you now pretty baby boo I go show say we too get money Nna mu nwe Enugu Eh yawe I get plenty cars for lokoja Who ask you Na me wan just dey use leg waka Who ask you My guys dey beg me to come yanky Who ask you I nor wan go, I too like Naija Who ask you Davido and Tuface wan dey this song Who ask you But I nor need person to spoil my song Who ask you Sheh you go first go America before you join American police Abii them deh dey surulere dey join American police Abeg McCarthy come make we dey go(Swapps) ATM nor dey pay one million Thank you for banking with us
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out