Lyrics

(Ah ah ah ah ah) Na who no sabi do tins na them Dey use am for Give a man money na you go know know know Me I no won cap no more (Comalor) I no won cap no more (All all all) All of the stress me see Hold me tight make me I no go looseguard oh (No no no no) Make I no confuse oh Some other girls dem Dey fall hand oh But me iblack I no Dey looseguard oh No no Me I don see yanch oh Me I don see life oh Iblack iblack Nothing you go show me wa me I never see la Wa me I never see at all Me I never see at all Blood Count now count now 1.99 1999 I don see And ya know oh Give me money I go do anyhow Give me love I go do anyhow Ola Shey you Dey see me for lag Fine fine girls for my coner now Some of them make me wanna do dada Ola Shey you Dey see me for lag As I bust Out I scatter da place Fine girls for my junction dem don Dey jons oh Guy dem don Dey jons oh Me I no sabi to Dey yan too much Spray spray All the girls and them know my name They want I come I bust oh Hold me tight make me I no go losguard oh No no no no Make I no confuse oh Some other girls dem Dey fall hand oh But me I b I no Dey losguard oh No no Me I don see hard oh Me I don see life oh Iblack iblack Respect Walking to the end of the tunnel Until I see light Nothing dey shark me again I don see life This is real life The thing wen she carry for waist No be small Baka dey give life If no be your way no other way Your body was a movie I go die another day So rain rain go away And come another day Me and my baby wants to play Bad energy stay far away If I was gone I would be right back And I go show up with iblack Baby girl we on the right track Put a hook right there We on the right track Ye ye ye Nobody here here here here Nothing way Musa 4 gate No Dey see Same Musa don dey travel overseas Hold me tight make me I no go losguard oh (No no no no) Make I no confuse oh Some other girls dem Dey fall hand oh But me iblack I no Dey losguard oh No no Me I don see yanch oh Me I don see life oh Iblack iblack Nothing you go show me wa me I never see la Wa me I never see at all Me I never see at all Blood Count now count now 1.99 1999 I don see And ya know oh
Writer(s): Gabriel Onoakpofure Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out