Lyrics

Oba p waape Swadoolie Say Our fada our fada Who art in heaven Osho mi koja 10:00 10:30 otun sho mi wo 11:00 12:00 don pass it's another day Na wetin the boys go chop kato jade Another day for my side e don red But we dey keep am hundred See brother no worry you sef dey try too Make dem fit play Dorime for you too Say any baga wey no fit help me make dem seke Gbeyalaya anybody shepe But if e don drop No be everything you gatz talk My nigga lock up make you hustle non stop As you no get any cockroach for cupboard We go make them come knock you door If the money wey Dey don finish o Eleda masunlo ai Carry body finish Gbera ko gberatan If the money wey Dey don finish o Eleda masunlo ai Carry body finish Gbera ko gberatan If the money wey Dey don finish Eleda masunlo Carry body finish Gbera ko gberatan If the money wey Dey don finish o Eleda masunlo ai Carry body finish Gbera ko gberatan Road to success dabi ènifè gba admission nii So!!! Ki anybody ma question ambition mii See anything you wish me I wish you too Cos time t'emi fin hustle l'èyin finsùn Moti deh! deh!! deh!!! Tinba wòle wònma keh! keh!! keh!!! Haaa!! You think say nah play play! play!! play!! Otipè no be today day! day!! day!!! Shoti ye! ye!! ye!!! No be everything you gas Dey talk Eleda masun moni ko gbera tan Mio kere ju temi na bara benzi gan Bami teleyin pelu Bentley kan But now money nooo Dey oo Iwo ni mon kee pe oo Baba you Dey hear me ooo Money nooo Dey o Iwo ni mon ke pe o Iwo ni mon ke pe If the money wey Dey don finish o Eleda masunlo ai Carry body finish Gbera ko gberatan If the money wey Dey don finish o Eleda masunlo ai Carry body finish Gbera ko gberatan If the money wey Dey don finish Eleda masunlo Carry body finish Gbera ko gberatan If the money wey Dey don finish Eleda masunlo Carry body finish Gbera ko gberatan Valen pizzle Pizzle
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out