Lyrics

Shey nah you dey wu way dey zu way dey hmm way dey zuzuzu For my area if you do anyhow dem wound you Aye yi o le So make you no dey cause gbege o Cos if money no Dey My brother nobody go dey o So Ma nigga make you use your brain Awon Temi yapa and dem no dey play Toba lo gboriwa o dem go shoot your brain I dey tell true this one no be play Koma seni tomola Elogan lo ni wey you wan dey brag If you get money make you help your brother, Me I get one brother wey dey help him nigga I know Valen pizzle Ijoba pizzle Awon temi feel you I see you valen pizzle hmm Make you do good my brother do good cause if you do good dem go see you like valen pizzle Hmm Attention everybody make you stand Harteez Gbe body è make you stand like this Woo Why you con dey stand like fish Stand well well Make you dance like this ehn Kosi èni toma ginger mi Wòn ni shey rapper nii moni irò singer nii wo E farabalè sister mii Aburo Ikeji kò Linda nii Shori l'òwò timo wa yii Oloun ngbò moti ja ja ja Kin ra motor tùntùn sha sha sha K'òni shey emi nikan nikan d'èni d'èni sha sha sha Tamèdo ni òkò lagbaja 2022 l'awa ki anybody malò hype mii oo Same time ki anybody malò whyne mii oo Fùn èyin t'èlagidi tè sowipe enigba At'eebu at'epe gbo gbo è ni moti reserve GOD bless my hustle Me and my gees wey dey struggle Where you dey come from e no matter Success for poverty trade by barter hmmmmmmm Ghetto boi ninu trenches Many things wey eyes don see Like movie wey dey Netflix You go hear my glory with your earpiece A lot of shenking but I no bother Ai moye free shows ta ma gbe okada We still Dey push harder because no raba Oju eni mala Dandan ni arito Me I go reign when it's my time I go shine when it's my time Everything go set shebi nah time Dat blow nah do or die Shey nah you dey wu way dey zu way dey hmm way dey zuzuzu For my area if you do anyhow dem wound you Aye yi o le So make you no dey cause gbege o Cos if money no Dey My brother nobody go dey o So Ma nigga make you use your brain Awon Temi yapa and dem no dey play Toba lo gboriwa o dem go shoot your brain I dey tell true this one no be play Koma seni tomola Elogan lo ni wey you wan dey brag If you get money make you help your brother, Me I get one brother wey dey help him nigga I know Valen pizzle Ijoba pizzle Awon temi feel you I see you valen pizzle hmm Make you do good my brother do good cause if you do good dem go see you like valen pizzle Hmm
Writer(s): Valentine Nnubia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out