Listen to Nobody (feat. Bello, Abitemi, Cojo Rae, Slvmlife, Mhaye Live & Abyna Morgan) by Wayne Chavis

Nobody (feat. Bello, Abitemi, Cojo Rae, Slvmlife, Mhaye Live & Abyna Morgan)

Wayne Chavis

5,458 Shazams

Lyrics

Wayne Chavis records One time for the boy norr Abitemi yeah Freak That's how the thing go way yaahh It's slvm on the beat Baby tell me what I no know Baby hold me make I no go Baby show me what I no know today Make I show you what you no know If I ever hurt you let go Shey you go dey for me till I blow Na you way go spend all my dough odo eehh I never go let you go Oh baby You know I dey for you If you no dey I get nobody oh oh yeah yeah Oh baby You know I dey for you If you no dey I get nobody oh oh yeah eh I'm only human Can't play with you like zuma Every single day like juma I dey shout your name like i craze Oh sativa You scatter my medulla And it's so spiritual With your angelic ways Oh my days Yeah And when you talk my heart dey race If you no dey Oda bi mo ti gbe last And I cannot be that Ɛtɔ da ah Sɛ ɔhwe me shadda ah Na onenam bedroom hɔ na m'ani aba Ɛtɔ da ah Mekye no hyɛ corner ah Mesosɔ ne mu ah Sɛ yɛwie ah na obiaa ada Obidombie Sɛ wo fa m'akyi mpo ah menni say oh Me ntumi nkasa oh Sɛ wonka me ho ah Mentumi nda kraa Mentumi kraa kraaa Osɛ baby boo Baby boo Enemies no fit do what we do Ɛyɛ mo ya sɛ kaka oh Va mi dzo Maame joo Make you go down low Make I carry your body like I be kaya oh Oh baby You know I dey for you If you no dey I get nobody oh oh yeah yeah Oh baby You know I dey for you If you no dey I get nobody oh oh yeah eh All night Girl I go dey with you all night I swear I no go leave you offsight Tell all your friends say you're mine Eehh Frisɛ mayɛ akomkyere Thirty days eii Tell the guys who're hating you That abi your blow man Deɛ ɔde ne nsa bɛ ka wo no asem bɛsi Sɛ ɛyɛ nsuo mpo na ɛɛtɔ ah Anaa sɛ awia mpo na ɛɛbɔ ah Baby don't worry I will be there And if nobody ever told you I'll be the one rooting for you I dey your side Free your mind It's me and you And don't you worry bout them other guys Them be fronting but it's you I see Don't you wanna go Escape all this Hold my hand I'll take you there with me Even if it's do or die I'll take you there with me eeh A whole lot a dem But ah you come first They say make I leave you buh I don't care I just wanna dey dey Baby me I know say You are the one who go take me there Sherri koko You be my sherri koko Incase you don't know I'II love you till the sun rise From the west To the east Oh baby You know I dey for you If you no dey I get nobody oh oh yeah yeah Oh baby You know I dey for you If you no dey I get nobody oh oh yeah eh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out