Listen to Sign (feat. Bello, Slvmlife, Abitemi, Abyna Morgan, Cojo Rae & Mhaye Live) by Wayne Chavis

Sign (feat. Bello, Slvmlife, Abitemi, Abyna Morgan, Cojo Rae & Mhaye Live)

Wayne Chavis

Lyrics

If I get small coins all my guys go dey link up Steady on my toes I've been grinding No need to rest No need to hold tea cup people dey for my shoulder If matters come I've been calling to Jesus If na only me He've been snubbing Cus afi to dey A fi to dey three weeks I no get I wanna know o If na only me I wanna know o If na destiny I wanna know o Tell me now I wanna know i wanna know o I wanna know o If na only me I wanna know o If na destiny I wanna know o Tell me now I wanna know I wanna know o Cus me ma twɛn twɛn twɛn twɛn twɛn ahhh Ɛnkosi dabɛn I've been waiting for my blessings Baba show me a sign Na me ma try try try try try Ɛnkosi dabɛn I've been waiting for my blessings Could you show me a sign If this is my destiny Show me a sign Baba If this is my destiny Please show me a sign If this's how I'm meant to be Then show me a sign Baba If this is my destiny Could you show me a sign I know i will be great Cus I'm the chosen one Baba open the gate I dey knock edon tey I know ego pay Coming out with flying colours Adey wan count plenty dollars Cus money no dey like nonsense Show me a sign Lord I no wan to resign Plenty things way dey my mind Na your blessings I wan carry go I wanna know o If na only me I wanna know o If na destiny I wanna know o Tell me now I wanna know I wanna know o I say for a longtime I've been waiting for my sunshine Many many years have gone by But I never see no sign Adey wait God's time still I Dey online Don't worry we go captivate the dough Them go hear me pon the radio Yɛbɛ gye y'ani a night to day oh Party gbee oh Adey waka from bakatiwe to abule Mɛnya nanka me wɔ me fie wɔ aburokyire Nso mede no kyuku kyaka libi laba Menni sika nti me dofo hyɛ obi dan mu Still we go gi dem Everyday adey follow follow wey adey borrow Nka me pɛ sɛ me gye me din sɛ Yvonne okoro Very soon ego make sense All I need is patience Na mede me dwɛtɛɛ no ama mo gbeze no Cus me ma twɛn twɛn twɛn twɛn twɛn ahhh Ɛnkosi dabɛn I've been waiting for my blessings Baba show me a sign Na me ma try try try try try Ɛnkosi dabɛn I've been waiting for my blessings Could you show me a sign If this is my destiny Show me a sign Baba If this is my destiny Please show me a sign If this's how I'm meant to be Then show me a sign Baba If this is my destiny Could you show me a sign Hey yah I've been on the road for a long time I just wanna know what will be mine Baba show me ways is it my time Cus I don't wanna cry no more I don't wanna run no more Orrrrr No more orrr
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out