Listen to Super Femme (feat. Sugar Zaddy) by Lionheart

Super Femme (feat. Sugar Zaddy)

Lionheart

Hip-Hop/Rap

Lyrics

Who Sabi play ball no they play defender I like girls expecially the one wey get big back E be your love they overdose me no prescription Bounce to your father with no permission Any girl wey fine pass you done go do surgery Ibukun jowo Malo kobami For your waitst matter I be guru Stamp for my body tattoo What will it profit me to lose you to this other girl Say any time I sleep with you I feel the groove you are my super woman Yee no order Uber I go buy you motor ninu ojo marun Any time I sleep with you I feel the groove you are my super woman Yee no order Uber ye ye yeh ye ye yeh Save me save me, she dey scream dada as I dey whip her I hit it from the side, bad girl she want it from the front She be my first class Rihanna, want me for the night cos she tipsy Ofe gbe su momi ofe gbe su momi I know For your back I go sand sand Like tj make we go five rounds Bad bitch call me daddy plus ashawo Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman (super woman) No order Uber, I go buy you motor ninu ojo marun Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman (super woman) No order Uber ye ye yeh ye ye yeh Énoude owona eyade owona kele ve edji me nam voa ne ma te gbleon ne ma te paa oo Oh no no shodi viya Jo le kpan koum na na Metotekpo nemu kpoo wa voa muso edjiyen so na wa depuis que tu m'as laissé tu m'a rendre fou yeah yeah Les temps passés je veu récupérer appeller Patrick il va m'aider Pour toi je ferais tous à toi je donnerai tout Les temps passés je veu récupérer appeler Patrick il va m'aider Pour toi je ferais tout à toi je donnerai tout Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman yeah (super woman) No order Uber I go buy you motor ninu ojo marun Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman yeah (super woman) No order Uber I go buy you motor ninu ojo marun ye ye ye yeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out