Top Songs By Lionheart
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Lionheart
Songwriter
Lyrics
Who Sabi play ball no they play defender
I like girls expecially the one wey get big back
E be your love they overdose me no prescription
Bounce to your father with no permission
Any girl wey fine pass you done go do surgery
Ibukun jowo Malo kobami
For your waitst matter I be guru
Stamp for my body tattoo
What will it profit me to lose you to this other girl
Say any time I sleep with you I feel the groove you are my super woman
Yee no order Uber I go buy you motor ninu ojo marun
Any time I sleep with you I feel the groove you are my super woman
Yee no order Uber ye ye yeh ye ye yeh
Save me save me, she dey scream dada as I dey whip her
I hit it from the side, bad girl she want it from the front
She be my first class Rihanna, want me for the night cos she tipsy
Ofe gbe su momi ofe gbe su momi I know
For your back I go sand sand
Like tj make we go five rounds
Bad bitch call me daddy plus ashawo
Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman (super woman)
No order Uber, I go buy you motor ninu ojo marun
Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman (super woman)
No order Uber ye ye yeh ye ye yeh
Énoude owona eyade owona kele ve edji me nam voa ne ma te gbleon ne ma te paa oo
Oh no no shodi viya Jo le kpan koum na na
Metotekpo nemu kpoo wa voa muso edjiyen so na wa depuis que tu m'as laissé tu m'a rendre fou yeah yeah
Les temps passés je veu récupérer appeller Patrick il va m'aider
Pour toi je ferais tous à toi je donnerai tout
Les temps passés je veu récupérer appeler Patrick il va m'aider
Pour toi je ferais tout à toi je donnerai tout
Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman yeah (super woman)
No order Uber I go buy you motor ninu ojo marun
Anytime I sleep with you I feel the groove you are my super woman yeah (super woman)
No order Uber I go buy you motor ninu ojo marun ye ye ye yeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com