Lyrics

Baby girl you Jami laya All my guys say you delilah I no listen them be liars For heart you get a lair Girl I'm stuck on your body o I no fit see nobody o Got my head phones on Got my eyes on you I'm hoping you don't play me o Girl I no want solo mo Baby give me all your love Haters won duro ni ta o Them dey pray say make we fall Girl I no want solo mo Baby give me all your love Haters won duro ni ta o But who I want is Standing right here with me Baby let them talk They don't know what we have is real Who I want is Standing right here with me Baby let them talk They don't know what we have is real Let them say wetin dey there mind oh Ngwanu Girl me no go letting go Me I go love oh Oh yeah yeah yeah Straight to alter only you I concur Be your only bobo Dancing makosa with you in lo lo Shey o ye we go make dem jealous I know go let anybody Put mouth for me and you matter When we fight we go settle am oh No matter the scandal Girl I no want solo mo Baby give me all your love Haters won duro ni ta o Them dey pray say make we fall Girl I no want to solo oh oh Baby give me all your love Haters won duro ni ta o Them dey pray say Make we fall wo wo But who I want is Standing right here with me Baby let them talk They don't know what we have is real Who I want is Standing right here with me Baby let them talk They don't know what we have is real
Writer(s): Precious Alli Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out