Lyrics

Attention seeker Pikin wey no Dey hear word Attention seeker Attention seeker Pikin wey no Dey hear word Attention seeker Good Effort bring good result For the countdown mi I don Dey on top Friday night mi I no fit to dull Hail me for the club and I snub Blame it on the much alcohol Help me call Vannesss Make I tell am jeje Make I tell am yes Mi no go leave here, here I want to Debe here I want to Debe here here Make e call am yes Yes! Oya tell am I no go leave your side I no go no go leave your side Odo I no go no go leave your side Odo I say I'm highly confidential I know the game before I play I might be stubborn but I'm special And it's okay to feel that way Attention seeker Elelelelelele Attention seeker Lelelelelelelelele Attention seeker Elelelelelele Vibes on vibes we party like till the morning Follow me dance Show my side I show you what you ve been missing Follow me dance Efimi le kin jaiye o Sebi olowo lo laye o Kin loun so Kin loun so Mio ra ye ooh Iso kuso loun so Kode kan aye o Good Effort bring good result For the countdown mi I don Dey on top Friday night mi I no fit to dull Hail me for the club and I snub Blame it on the much alcohol I no go leave your side I no go no go leave your side Odo I no go no go leave your side Odo I say I'm highly confidential I know the game before I play I might be stubborn but I'm special And it's okay to feel that way
Writer(s): Marvellous Otoijaghale Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out