Music Video

Ayo
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dreez MaliQ
Dreez MaliQ
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sulaimon Idris
Sulaimon Idris
Composer
Muritala Dolapo
Muritala Dolapo
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Zeemmix
Zeemmix
Mixing Engineer
Pido
Pido
Producer

Lyrics

Kill dem with the wave Pido TW Oh Aii Ehey Baba God o Baba God o Aiii yeah yeah MaliQ Baba God o Shower your Blessing on me Everyday of my life Me wan flex all this plenty money If no be you Baba Talo le shey fun mi oo Be kun Ba pe Titi Erin Ayo gbodo wole oo I wan dey there Anywhere wey the money dey I wan chop life Aye mi koma le koko Mofe debe Ibi ire Ayo mi wa oo I want the connect Make my life dey correct o As i dey hustle and dey pray Baba show me the way eh Bless all them Boys Wey dey grind for the cake Shine plenty light for my way Baba time don dey waste Make the money enter for my lane eh Where dem be dey When the boy no fresh Omo suffer show me color I been dey cry all day We don tey for street omo no be today We still dey find the money pass Dangote Prayer for the raba Me I no wan cast for the Drama Steady High like Marley with the Naira Oluwa go bless me with the Lamba eh Baba God o Shower your Blessing on me Everyday of my life Me wan flex all this plenty money If no be you Baba Talo le shey fun mi oo Be kun Ba pe Titi Erin Ayo gbodo wole oo I wan dey there Anywhere wey the money dey I wan chop life Aye mi koma le koko Mofe debe Ibi ire Ayo mi wa oo I want the connect Make my life dey correct o I wan dey there Anywhere wey the money dey I wan chop life Aye mi koma le koko Mofe debe Ibi ire Ayo mi wa oo I want the connect Make my life dey correct o
Writer(s): Muritala Dolapo, Sulaimon Idris Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out